da black ogologo ft (feat. balloranking) şarkı sözleri

2t on d beat Yeah yeah yeah I Dey with Dablack Boy ranking ah Omo motiji saye motiji saye Ogologoma, Me I don call on baba hm Nigba ngba ni corner, jowo mawo Esemi, I know am a sinner Jowo soro mi, just wan live my life better ah Ogologo, Ogologo, Ogologoma Ogologoma, ah ah ah Ogologo, Ogologoma Ogologo Ogologo I know say na time oh Ogologoma eh eh eh Ogologo I no me i go rise oh Hello mister mister Give me d ristler ristler Wanna travel with no visa visa Pass me d lighter lighter Hello mister mister Give me d ristler ristler Wanna travel with no visa visa Pass me d lighter lighter Awon temi temi nbebi oh Shout out to my nigga wey Dey stand by me oh Every day by day we Dey grind oh Aah we Dey make money oh Omo motiji saye motiji saye Ogologoma, Me I don call on baba un Nigba ngba ni corner Jowo mawo esemi, I know am a sinner Jowo soro mi Just wan live my life better ah Ogologo, Ogologo, Ogologoma Ogologoma, ah ah ah Ogologo, Ogologoma Ogologo Ogologo I know say na time oh Ogologoma eh eh eh Ogologo I no me i go rise oh Higher higher higher higher Wonder wonder wonder wonder Ayewada, Ase sile labowaba I'm on fire, awon temi oga nla Either you like it or not unh or not You must like what I do on God ye on God Omo motiji saye motiji saye Ogologoma, Me I don call on baba un nigba ngba ni corner Jowo mawo esemi, I know am a sinner Jowo soro mi, just wan live my life better ah Ogologo, Ogologo, Ogologoma Ogologoma, ah ah ah Ogologo, Ogologoma Ogologo Ogologo I know say na time oh Ogologoma eh eh eh Ogologo I no me i go rise oh Awon temi temi nbebi oh Shout out to my nigga wey Dey stand by me oh Every day by day we Dey grind oh Aah we Dey make money oh 2t on d mix
Sanatçı: Da Black
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Da Black hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı