da fash apollo şarkı sözleri
Fortifed
been feeling like that all my life
i don’t want to do no 9-5
dropping gbedu even at 45
i Neva see pesin
wey go help pesin
without gaining something from the pesin
i learnt my lesson
when i dey trenches
dem go kill pesin
for pesin pesin
I say no!
I don’t move like that
I go do like say i get plenty karats for my bag
if i put my problem for my back
dem go laugh and mock me die
I say no!
I don’t move like that
I go do like say i get plenty karats for my bag
if i put my problem for my back
dem go laugh and mock me die
I say no no
Hallelujah o
for the ones that i have
For the ones i don’t
na me Dey my zone
I be like clone
of David Apollo
Oh no
Hallelujah o
for the ones that i have
for the ones i don’t
na me Dey my zone
I be like clone
Of David Apollo
“You can take me home and let me know
Doubling over cause the liquor flows
Deep shit
Cause I don’t have no dough,
faking and living like I own it though.
My gees know, I’m dead broke
A couple clothes in the bag oh no (oh shit)
If you see and I’m chilling just know
I’m on a tab (on a taaaabbb)
Stone cold.
But I’ll chilling, and balling, and chilling again (uh uhn)
Niggas be hating but don’t know the tale
I’m here, but I’ll be there in a bit
Just chill, or don’t
Suit yourself, y’all bros
All be faking the smiles dead cold
The world is so
And hoes? I got none cause I’m freaking broke.
Hallelujah o
for the ones that i have
For the ones i don’t
na me Dey my zone
I be like clone
of David Apollo
Oh no
Hallelujah o
for the ones that i have
for the ones i don’t
na me Dey my zone
I be like clone
Of David Apollo
Okwaraji sha rora ma cook
Okwaraji sha rora ma cook
Okwaraji sha rora maaaaaa