da great oshanla gbedu kpor şarkı sözleri

Gbedu kpor oloyin, Gbedu kpor oloyin My Gbedu don Dey enter places Na my song wey dey give them brain When I sing and I drop that single Na my melody Dey make dem craze Who no know go know Who no hear go hear am Waiting I cook for pot na everybody go smell am o Is a spiritual something Is a spiritual somthing I got a lot of way I got a lot of aim Ma la fara wey Mala fa ra wey mi o Somebody I mean somebody Go tell somebody Make e carry body Gbedu kpor oloyin, Gbedu kpor oloyin Who no no go know Who no hear go hear am Waiting I cook for pot na everybody go smell am o Is it spiritual or something Is it spiritual or something
Sanatçı: Da Great OshaNla
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Da Great OshaNla hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı