da nine shibalaba şarkı sözleri

Jiggy Iamdah9 Sound from the magic realm Now my pastor is speaking in Tongues Casting the wrong demons out of an Angel Nah confusion you be Pikin wey go school look your baka No fit know book For there face she be ashana For my own face she be rihanna Ehe Ehe you be rihanna Ahn… Good girl gone bad Daddy love you stop that She be my mortal combat I love her like that like that that that... Good girl gone bad Daddy love you stop that She be my mortal combat I love her like that like that that that... Shibalaba shibolobo You carry baka like e gorodom You dey pepper the boys like atarodo Even me wey dey sing I don walangolo Shibalaba shibolobo You carry baka like e gorodom You dey pepper the boys like atarodo Even me wey dey sing I don walangolo This is something I can't really say Are you a normal human or an angel If loving you issa sin then I'm going Going to hell Maybe this is the consequence of my Sins since I can't really tell I can't really tell I can't really tell Good girl gone bad Daddy love you stop that She be my mortal combat I love her like that like that that that... Good girl gone bad Daddy love you stop that She be my mortal combat I love her like that like that that that... Shibalaba shibolobo You carry baka like e gorodom You dey pepper the boys like atarodo Even me wey dey sing I don walangolo Shibalaba shibolobo You carry baka like e gorodom You dey pepper the boys like atarodo Even me wey dey sing I don walangolo Shibalaba shibolobo You carry baka like e gorodom You dey pepper the boys like atarodo Even me wey dey sing I don walangolo Sound from the magic realm
Sanatçı: Da Nine
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Da Nine hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı