Da Pop

Atupa (feat. Little Zino & Billirano)

da pop atupa (feat. little zino & billirano) şarkı sözleri

Emini Dapop I am billirano As you know is your boy waziyung Little zino lomo yen I fit Dey smile make I no Dey okay He go be tomorrow if he no be today So many things wey Dey make me cry So many things many Things on my mind Ah lord I'm down on My knees uu oh oh oh Iseda mi jekin ri ogo lo I don't wanna cry no more, I don't wanna cry I don't wanna beg for money Nigba towobade katupami no die Ire ni mofe kadura mi ogba Ori leja fin labu Orimi dakun wa gbere komi Nigba towobade katupami no die Ire ni mofe kadura mi ogba Ori leja fin labu Orimi dakun wa gbere komi Gbere mi gbere mi gbe Baba gbere Komi eh Gbere mi gbere mi gbe Fit dey smile buh wetin Dey do don pass my brain Every other day Bahd boy Just dey pray for grace I no one day very soon Dem go hear my name East and west make Dem dey feel the wave Kori mishemi lomo omo tonso Me no wan dey beg bustop Oriburuka wa malo If for don give up buh no choice Eni lori oni fila eni Eni lese Joni bata Tobalowo yema gara Koma fall yakata Nigba towobade katupami no die Ire ni mofe kadura mi ogba Ori leja fin labu Orimi dakun wa gbere komi Nigba towobade katupami no die Ire ni mofe kadura mi ogba Ori leja fin labu Orimi dakun wa gbere komi Orimi orimi gbere komi Orimi gbere komi Orimi orimi gbere komi My light no go die I go hustle hustle till I shine My battery still Dey charge I Dey pray everyday I dey fast Emi oni jawale rara Many pple wey get Dey gara Depression don tire me Baba o One day I go make this raba o Dem be wishing me bad Dem wanna see me sad Many things I dey face Dey my mind Bad boy no dull no waste time Some people still go say My hustle no go pay Dem no fit run my race I no wan sing in vain I no wan sing in vain Oluwa lo leshey I fit dey smile make I no dey okay He go be tomorrow If he no be today So many things wey Dey make me cry So many things many Things on my mind Ah lord I'm down on My knees uu oh oh oh Iseda mi jekin ri ogo lo I don't wanna cry no more I don't wanna cry I don't wanna beg for money Nigba towobade katupami no die Ire ni mofe kadura mi ogba Ori leja fin labu Orimi dakun wa gbere komi Nigba towobade katupami no die Ire ni mofe kadura mi ogba Ori leja fin labu Orimi dakun wa gbere komi
Sanatçı: Da Pop
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:34
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Da Pop hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı