da pop war (feat. attitude rap) şarkı sözleri

Ajeh o My soulmate don take coco Dapop Lon pe sugbon Emi mo ndo Aiii bad boi Shingbaka no dey my opay mio gbe rara Shima no care she one buy bone straight Timo wa n sapa Loyal girl ke shey eri pe Hannah ti bob Sapa ma nwa pelu pattern pupo Phone port kan pelu charger pupo Kosifemo aje otidi war war war Relationship tidi karakata Otidi war war war Koto bere wasup wanti send aza Otidi war war war Broke boy dey suffer konji loma pa Oti war War war war war war war If man don go love oma pada di boy Peace of your life oma pada di war Your shima go dey snub If you no get the funds I dey pity the guys wey believe in love Men dey go through life sugbon OMO yii ofe mor Secure the bag Toba fe kabamo I wan follow dem ball if my niggas dey ball Emotional blackmail rita ro pe mo dull If Mary dey this generation Postinor two lafi shey oyun jesus Make popo arrest girls wey dey bill boy Depper than you thought dey broke all my trust f*ck Hot boy Oshe Father Christmas Nah you guide pass Oun tewo pizza Omo obo mi mani Veronica Omo te fun ni car Man bami bor nika My soulmate don take coco Dapop lon pe shungbo emi mon do Alaga two plates oni ko to Ofe mu mi kolo Let my ppl go go go Dey go too shenk you if you go broke Dick without money wa pe dildo Oun K tori tori toto Efun moro ton cho Ase Komo pe owo no koko Shingbaka no dey my opay mio gbe rara Shima no care she one buy bone straight Timo wa n sapa Loyal girl ke shey eri pe Hannah ti bob Sapa ma nwa pelu pattern pupo Phone port kan pelu charger pupo Kosifemo aje otidi war war war Relationship tidi karakata Otidi war war war Koto bere wasup wanti send aza Otidi war war war Broke boy dey suffer konji loma pa Oti war War war war war war war
Sanatçı: Da Pop
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Da Pop hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı