daalu tori şarkı sözleri

Dreadlock Rasta Stepped in the place like a smooth criminal Free me now Flow subliminal uhn Skin so clean so nice You would think I ain't got no past that's a lie I can tell you facts uhn yeah Make I tell you Tori Plenty plenty Tori Shey you wan hear Tori Big big big big Tori Yeah For real Seventeen I lost my dad I had to be the man for real Am for real I lost my dad he ain't left no will yeah Make I tell you factts Make I tell you facts How e be for the life Seventeen I lost my dad I had to be the man The boy he was a man I did some drugs I did some wrongs Yeah I'm a man and I got my faults Got no faults is a lie Me I get mistake Me I make mistake Plenty mistake Me I tey for street Plenty plenty mistake I roll for the street plenty plenty mistake Cos I no get money Dem no call me honey Dem no wan gum body Some even come dey call me Johnny But I get the dreams The dream wey big pass plenty money Dream wey big pass plenty money Make I tell you Tori Plenty plenty Tori Shey you wan hear Tori Big big big big Tori For real Seventeen I lost my dad I had to be the man for real Am for real I lost my dad he left us bills Yeah I thank God for my mum She has been the man and woman in the house Even when pops was alive With her hand she dey try improvise She know wetin she see Many thing wey my mouth no go talk Me I no go lie I got scars to show my past Too many days in the dark I just wanna see the light Wanna make my wrongs right Tryna live my best life I can feel it in my spine The chills I can feel it in my spine I spy with my likkle likkle eye Don't try unless you really want to die Make I tell you Tori Plenty plenty Tori Shey you wan hear Tori Big big big big Tori For real Seventeen I lost my dad I had to be the man for real Am for real I lost my dad I cried for real Yeah
Sanatçı: Daalu
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:13
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Daalu hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı