dabby dsm nobody şarkı sözleri

Ouu ouuu dabby 'Woah woah yeahhh Fine lady (Woahhh Woahhh Woahhh) All night long have been waiting for you I want to lay your body so flat All my money I go spend upon you Baby make we no dey fight Where you dey make I run up on you I don't need nobody advise I just one dey with you my kele Make we just dey faji all night Nobody don do me like that Nobody don do me like that Omosade you so bad Oh my God you carry back Nobody don do me like that Nobody don do me like that Omosade you so bad Oh my God you carry back Nobody don do me like that Nobody don do me like that Omosade you so bad Oh my God you carry back Nobody don do me like that Nobody don do me like that Omosade you so bad Oh my God you carry back Nobody don do me like that South African gurl's dem sweet like candy Too many Girls in the room I can see And I like bad gril with a thick body Oh my God your body make me one freez Shey because you Nasty Shey because you naughty Shey because you like me Shey because I like you Shey because you do thing's Wey dey make me loose it Shey because you fresh and dark never seen nobody like you Shey because you nice and do things Wey Nobody ever don do Nobody don do me like that Nobody don do me like that Omosade you so bad Oh my God you carry back Nobody don do me like that Nobody don do me like that Omosade you so bad Oh my God you carry back Nobody don do me like that Nobody don do me like that Omosade you so bad Oh my God you carry back Nobody don do me like that Nobody don do me like that Omosade you so bad Oh my God you carry back All night long have been waiting for you I want to lay your body so flat All my money I go spend upon you Baby make we no dey fight Where you dey make I run up on you I don't need nobody advise I just one dey with you my kele Make we just dey faji all night Omo ti ja o Kotowo insta Gbori wole Ogba wire Ori bami se mori visa Ogbabe ja lo ibiza Shey you go come with your sister Gbe sun mo bi why the distance Eyan telumelu Jaye five star What we gonna do when I see ya'
Sanatçı: Dabby dsm
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dabby dsm hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı