dabexy poba dákun şarkı sözleri

Yea yea yea yea It's Dabexy on this one Oh oh oh oh Our love dey pepper their head o Romeo Juliet nibo When people see us The way we be doing Be making them shout Couple goals Because our love they choke o E choke o Yea yea (Yea yea..... Yea yea) But I see sey you don dey move one kain Small thing you go dey give me lie I'm seeing that You're moving reptilian now It's too much to follow A hard pill to swallow Got me feeling hollow (Hollow) I carry you for head oh you know Wetin you find go carry philo Open your mouth dey lie give me (I'm for you, you're for me) (My woman my woman) Be like u go make me craze On top your matter I no wan craze o Ahh Na why me I dey beg my God o Dákun Oluwa Ma jẹ kin sọnu Tori alaini tẹlọrun Tori koleyamilẹnu Yamilẹnu kẹ Dákun Oluwa ma jẹ kin sọnu Tori alaini tẹlọrun Ọlọhun ma jẹ kin dẹṣẹ Mi o ni dẹṣẹ o Baba mi Dákun Baba mi Dákun Baba mi Dákun Baba mi Dákun Dákun Dákun o Dákun Dákun o Dákun Dákun Dákun Dákun Dákun o All around me Baby all I wanna see is loving Back to basic Oh I don suffer Why'd you have to go far Now you'll lose your lover You'll lose your lover I carry you for head oh you know Wetin you find go carry philo Open your mouth dey lie give me (I'm for you, you're for me) (My woman my woman) You no go make me craze o You no go make me craze Na why me I dey beg my God o Dákun Oluwa Ma jẹ kin sọnu Tori alaini tẹlọrun Tori koleyamilẹnu Yamilẹnu kẹ Dákun Oluwa ma jẹ kin sọnu Tori alaini tẹlọrun Ọlọhun ma jẹ kin dẹṣẹ Mi o ni dẹṣẹ o o Dákun Dákun o Dákun Dákun o Dákun Dákun Dákun Dákun Dákun o Dákun Dákun o Dákun Dákun o Dákun Dákun Dákun Dákun Dákun o
Sanatçı: Dabexy Poba
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dabexy Poba hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı