dabexy poba shutdown şarkı sözleri
Oya DJ carry me de go o
Oya DJ
I'm not going Solo
Me I no be Bolo
Padi mi open the door for Padi e
Let's go!
Make energy no run down
I don change money no waste time
Yea yea yea yea
Get set Imma go go (Go Go)
Party all night bend down low (Down low)
Dance away your sorrow (No sorrow)
Don't think about tomorrow (Tomorrow)
Tomorrow will sort tomorrow
High like Kilimanjaro
On life not On Colos
As I enter the place
Issa Shutdown!
DJ gbemi trabaye
I no wan dey shalaye no
Oya DJ carry me dey go o
Ibadi e leyin lo fi jo
Bebedi yen ko le slow down
Oya DJ carry me dey go o
DJ make the music flow
Make we turnup make we jo o
Oya DJ carry me dey go o
Ibadi e leyin lo fi jo
Bebedi yen maje o slow down
Oya DJ
Issa Shutdown tonight!
Omo hands down
Cast am
Na baba God answer o
O gbemi soke Na him carry me
Go far away
I don't care
If dem talk their talk
I swear down
Down down down down down
I'm here to let go
Party all night bend down low
Dance until tomorrow
Wait sef what's tomorrow?
Tomorrow will sort tomorrow
Ma ro se, kan le mo
Sey you carry fire for ur leg o
Make dey scatter the place
We no slow down!
DJ gbewa trabaye
We no wan dey shalaye no
Oya DJ carry me dey go o
Ibadi wa leyin la fin jo
Bebedi wa ko le slow down
Oya DJ carry me dey go o
DJ make the music flow
Make we turnup make we jo o
Oya DJ carry me dey go o
Ibadi yen leyin lo fi jo
Bebedi wa no dey slow down
Oya DJ
Make we shutdown the night!
Shutdown shutdown
Shutdown shutdown
Shutdown the night
Shutdown shutdown
Make we shutdown the night
Shutdown shutdown
Shutdown shutdown
Shutdown the night
Shutdown shutdown
Make we shutdown the night
Shutdown the night
Shutdown the night
Oya DJ carry me dey go o
Shutdown the night
Let's shut down tonight
Oya DJ
Make we shutdown the night!