dabira my mind şarkı sözleri

You’ve been on my mind All I think about is you When I sleep for night All I see is you You dey do me like shayo I don dey mezebu Wetin you gimme chop E Dey make me act a fool You Dey for my mind Baby You Dey for my mind Every single time Baby Every single time Girl you’re hard to find Girl your type is hard to find Make e no go far or amma lose my mind Comment allez-vous Tell me what e do Want to Dey with you Tell me what e do Comment allez-vous Tell me what e do Want to Dey with you Tell me what e do I miss only you I miss only you Girl na you you you you you Wey Dey burst my mind I swear I no fit focus I go do whatever it takes to get to you I go dey your side my girl I won’t take so long You’ve been on my mind All I think about is you When I sleep for night All I see is you You dey do me like shayo I don dey mezebu Wetin you gimme chop E Dey make me act a fool You Dey for my mind Baby You Dey for my mind Every single time Baby Every single time Girl you’re hard to find Girl your type is hard to find Make e no go far or amma lose my mind Comment allez-vous Tell me what e do Want to Dey with you Tell me what e do Comment allez-vous Tell me what e do Want to Dey with you Tell me what e do
Sanatçı: Dabira
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dabira hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı