dahvi opinion [sped up] şarkı sözleri

Opinion Dahvileon I notice people Wan kpai for my mata I just Dey live My life the way I like am Now everybody wan get opinion Opinion opinion opinion Now why you think You got an opinion? Opinion opinion opinion Dey for ya lane my brother man Nothing concern you If I wan smoke my Canada Reach gwagwalada Or if I carry ashana Na my cross make I carry Mind your business No dey check me Only money wey concern me I Dey f*ck up yes I gree Me no get time To shalaye shalaye Just wan parte parte Drink my beer In peace with turkey Gbemi trabaye oo Just want to jaiye jaiye Kilo gbade o gbade Call Anita and shade Me I just want to trabaye I notice people Wan kpai for my mata I just Dey live My life the way I like am Now everybody wan get opinion Opinion opinion opinion Why you think you got an opinion Opinion opinion opinion He no too fine like that I no even like him music like that He for try to sound More like Wizzy or that New boy wey don jazzy give contract Leave that guy I try to advice am he no reply The number I get sef e no gree dial See am with one babe For that wimpy side but Me no get time To shalaye shalaye Just wan parte parte Drink my beer In peace with turkey Gbemi trabaye oo Just want to jaiye jaiye Kilo gbade o gbade Call Anita and shade Me I just want to trabaye Strum that guitar right now
Sanatçı: Dahvi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dahvi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı