dai verse life şarkı sözleri

Yeah I dey try I dey try I dey try But the matter want to carry water from my eye Nobody knows wetin pain me inside Nobody knows wetin sup for the night Yeah I dey try I dey try I dey try But the matter want to carry water from my eye o Nobody knows Nobody knows Nobody knows Nobody knows My paddy dey hit me wassup Na so e say make we meet for bus stop o I sharply arrange dey rush come Wetin our eyes see we nearly commot cloth o My guy everything e don cost Fine boy no get choice e jump bus As i no get the means to pompous Na this kind things i go dey do o I dey try I dey try I dey try But the matter want to carry water from my eye Nobody knows wetin pain me inside Nobody knows wetin sup for the night Yeah I dey try I dey try I dey try But the matter want to carry water from my eye o Nobody knows Nobody knows Nobody knows Nobody knows See I dey try I dey try I no fit stop Enemies go won try But emi o kin fo So many times wey e reach to dey give up Too many people go start to dey judge us But before you won try You go waka one mile inside of my shoes o Before you go know Cos you see until the lion speaks in english Everybody go believe the hunter So i say I dey try o, I dey try If i fall o, i go cry But I go stand o, i go rise Cos if i stop o, i go kpai I dey try I dey try I dey try But the matter won commot water for my eye Nobody know wetin dey my mind Nobody know wetin pain me inside o I dey try I go still dey try go With any means wey i fit dey guide o Say na fine we go still dey fine go Very demure and very mindful Make i ready for the arrival We no know where the blessings hide for Oh oh ou Ola no dey smoke
Sanatçı: Dai Verse
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dai Verse hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı