dai verse sweet daddy şarkı sözleri

Faster after when I give she want another one Who's that baby on the side wey dey bada bop Baby you know me I want another one I want another one Baby you used to be the first to call me in the morning I'm getting used to seeing your face when I'm daydreaming Cause if you say make I jump me I go jump If you say make I fly me I go fly If you say make we fire fire fire fire pon them And if you say make I run me I go run If you say make we knack we go knack If you wan make wе maya maya maya maya pon them Cause she got me likе ah Sweet daddy sweet daddy oh My baby And she's fire My baby my baby Fine like Barbie Got me likе ah Sweet daddy sweet daddy oh My baby And she's fire My baby my baby Fine like Barbie The way you touching me l like it ah ah Sweet me die it too sweet Na you l want forget Cassandra my shawty l for like do proper Mo sha so pe emi le fe e You no go fit leave me for here If you no answer than call bouncer Cause l no go fit comot for here Mo sha so pe emi le fe e You no go fit leave me for here If you no answer than call bouncer Cause l no go fit comot for here You do me bad If you bring slap to my Oyi tugbuo mo oyi bad Oyi ni for me l don sad You do me bad Sweet daddy sweet daddy oh My baby And she's fire My baby my baby Fine like Barbie Got me likе ah Sweet daddy sweet daddy oh My baby And she's fire My baby my baby Fine like Barbie And girl I'm on my knees for your case oh Don't do me bad oh And I go fight Chinese for your case oh For your case oh Girl you know you're my oxygen I'm feeling it too And this feeling inside of me feels nothing but you But you do me kpalanga do me bad Make me feel like I no get life Want to finish me for my ma Oyi tugbuo mo oyi bad Oh you do me kpalanga do me bad Make me feel like I no get life Want to finish me for my pa Want to finish me for my ma Cause she got me likе ah Sweet daddy sweet daddy oh My baby And she's fire My baby my baby Fine like Barbie Got me likе ah Sweet daddy sweet daddy oh My baby And she's fire Like Barbie like Barbie My baby
Sanatçı: Dai Verse
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dai Verse hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı