dailymoney gbese (feat. r.e.a.l) şarkı sözleri
Hmm Wa o wa
wa yo yo yo yo woo wo o ah
starting something got to be starting something
starting something got to be starting something
The things you doing to me
Take am easy rara
Cause e don dey enter body
Da omi si mi lara
You see tonight you go collect
When i finish you no go regret
But i swear i'll play you my cassette
I know you cant wait
So follow me to my room
Dont leave me lonely baby
Make you put am for my body
Dont leave me hanging abeg
And by the time I finish
You sef go know say your body jam gbese
With this your big ikebe
Dont leave me hanging abeg
(Ah ey mama ey ey)
Enter my room make you bor pata
Put am for your body like say I don sha gbana ,
I hear say you Dey like to Dey with them Oganla.
Odogu but I fine pass marshala,
Follow me home baby girl malo lera
I no be other guys wey go chop and jakpa,
Make I do you well gbo gbo nko to fe
Make I buy you everything wey you Sbwl.
So follow me to my room
Dont leave me lonely baby
Make you put am for my body
Dont leave me hanging abeg
And by the time I finish
You sef go know say your body jam gbese
With this your big ikebe
Dont leave me hanging abeg
(Ah ey mama ey ey)
No be lie girl you fine, your body bad
your beauty got me going insane they say I don Dey mad,
Make i carry your matta for head like say I be your dad, oh my God I'm having a lot ah thought on my mind. Huh
Watin Dey sup no be say I no get job but you got me thinking about you like when I no get work.
Give yourself brain no dey form hard to get cus when e set e no go hard me to forget.
Make I take you for dinner oh oh (take you for dinner)
Abi make I call my dealer oh oh,(call my dealer)
Make I bend and choke you
Ask you how it feels when I deep stroke you. If you lie make your nose long like pinocchio
kpa enyo tori e awon ti lil Dukio
Tonight na me go doke you
The things you doing to me
Take am easy rara
Cause e don dey enter body
Da omi si mi lara
You see tonight you go collect
When i finish you no go regret
But i swear i'll play you my cassette
I know you cant wait
So follow me to my room
Dont leave me lonely baby
Make you put am for my body
Dont leave me hanging abeg
And by the time I finish
You sef go know say your body jam gbese
With this your big ikebe
Dont leave me hanging abeg
(Ah ey mama ey ey)