dainywest adura (prayer) [speedup] şarkı sözleri

Super Starr Dainywest oh Hustle everyday to making my pay I pray to God maje kemi segbe I wanna making money everyday Make your blessing keep on following me Mama always tell me say My boy don't you never relent on it You know surely you will make money I pray make your blessing follow me Oh lord don't put me in shame Me I don't wanna spend money in pain I just wan make money my way Every night and day and then me I pray Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh I dey pray, I pray for more blessing Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh (Gbo adura mi Allah) I dey pray, I pray for more blessing oh oh oh Yeah, my mama don Dey old oh Make she chop this life before she go oh Tori she don try for my life oh If I spoil her with money e no go bad oh Ki olorun maje Kari kose dada If I no make ham omo koda rara Oshise kolere omo koda rara As I day work hard I dey pray to Allah Gbo adura mi, make I no do ham in vain Make I just a pass for my life i no won fail God bless my family, my friends and my haters Won ni oluwa loni ile bless me Pelu acres Make I build mansion, kinra Bugatti Ki omo ele yapa bi omi for my pool party Awon toti bumi nigba timowa lajegunle Kori pe adurami logba kokin se osole Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh I dey pray, I pray for more blessing oh oh oh Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh (Gbo adura mi Allah) I dey pray, I pray for more blessing oh oh oh Never wishing my fall Cause I never pray my brother down fall I dey work I must to make it on top I must shine cause I know it is my turn Oh oh oh oh Do good for me and do it for my brothers For my enemies fire them with your thunder You wish me bad me I say back to sender Man must to hustle man must to getting raba ah Do good for me and do it for my brothers For my enemies fire them with your thunder You wish me bad me I say back to sender Man must to hustle man must to getting raba ah Hustle everyday to making my pay I pray to God maje kemi segbe I wanna making money everyday Make your blessing keep on following me Mama always tell me say My boy don't you never relent on it You know surely you will make money I pray make your blessing follow me Oh lord don't put me in shame Me I don't wanna spend money in pain I just wan make money my way Every night and day and then me I pray Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh I dey pray, I pray for more blessing Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh (Gbo adura mi Allah) I dey pray, I pray for more blessing Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh (Gbo adura mi Allah) I dey pray, I pray for more blessing
Sanatçı: Dainywest
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:20
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dainywest hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı