dajon af iniesta şarkı sözleri

cyaya Yemi eheh Soundcrazy I dey for street i dey my double hustle Na only God wey dey cover me cs I dey go all the doors just dey open Emi nu re ko tun si'elomi Hustling for mula Yemi eh I for dey double my hustle La Vida lo-loca Ye mi eh I for dey double my hustle Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné Mɛwo lem abɛ Ghana voter's I for dey think about me and my own pocket So I dey double my hustle Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné Mɛwo lem abɛ Ghana voter's I for dey think about me and my own pocket So I dey double my hustle Really, Daa a, ayoo Steeze, rhymes Stand firm stand firmly Ga Ga Ga You've got to use your senses No I no fi lose myself G It takes time and sometimes service For the money bag Putti more, Putti more, Putti more For the money bag Putti more uhhh Nti ɛya yeah me nhwɛ obi Oh yɛ m'ade a on the koko kaka thing Yɛ m'ade a me nhwɛ obi Me yɛ m'ade on the coast Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné Mɛwo lem abɛ Ghana voter's I for dey think about me and my own pocket So I dey double my hustle Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné Mɛwo lem abɛ Ghana voter's I for dey think about me and my own pocket So I dey double my hustle In life I be player iniesta No matter the weather ama get am Grinding now be leisure no be pressure Music be my all and only major Ma Gbemi lokan Ma ko mi lokan I no fit chop if I no hustle Ma Gbemi lokan Ma ko mi lokan I no fit chop if I no hustle Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné Mɛwo lem abɛ Ghana voter's I for dey think about me and my own pocket So I dey double my hustle Wobɛ ɛvé, mebɛ m'anawo ɛné Mɛwo lem abɛ Ghana voter's I for dey think about me and my own pocket So I dey double my hustle
Sanatçı: Dajon AF
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dajon AF hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı