dajon af no pressure şarkı sözleri

Shoody what you want Omo me I got you Shey na Gucci abi na Versace Omo say na cap Omo say na sushi Me I got you Never go fit jonze you Hollup hollup hollup please Can you spend sometime alone with me She say men are trash excuse me please She say she no fit stress and she no too like pressure Baby girl me no fit to pressure you Only good love na me fit to pleasure you Shawty body clean see she get some Melanin Wanna take it slow like some Benylin Tell me what you want Omo me I got you Shey na Gucci abi na Versace Omo say na cap Omo say na sushi Me I got you Never go fit jonze you Tell me what you want Omo me I got you Shey na Gucci abi na Versace Omo say na cap Omo say na sushi Me I got you Never go fit jonze you Tell me what you want Omo me I got you Shey na Gucci abi na Versace Omo say na cap Omo say na sushi Me I got you Never go fit jonze you ctia adonko bi asɔ me dɛ mu Ɔde melanin ne nkwan dɛ akye me o Ɔmame sweet luv overload Maame Make we ride on till the morning cfei ɔne questions She wanna know if i really like her like that Ose “tell me sumtin”, me nso mepɛ peace i no dey want no drama No kasa tintin no dey galavant nkɔmo dɛ din make i feel the bounce No kasa tintin no dey galavant nkɔmo dɛ din make i feel the bounce Ohhh cnything you want Hollup hollup hollup please Can you spend sometime alone with me She say men are trash excuse me please She say she no fit stress and she no too like pressure Baby girl me no fit to pressure you Only good love na me fit to pleasure you Shawty body clean see she get some Melanin Wanna get me slow like some Benylin Tell me what you want Omo me I got you Shey na Gucci abi na Versace Omo say na cap Omo say na sushi Me I got you Never go fit jonze you Tell me what you want Omo me I got you Shey na Gucci abi na Versace Omo say na cap Omo say na sushi Me I got you Never go fit jonze you
Sanatçı: Dajon AF
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dajon AF hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı