da'khay come through (feat. mahvi jhay) şarkı sözleri

Shey u know its magic with us Buh all i see is hating on us Bad belle wan judge the boy Buh the confidence is proving too strong Man dey on lowkey Buh na steady we dey push P Before you advice me Try dey practise wetin u dey preach Shey u wan to see what I can do Don't test me I'm no fool I nor shine my 32 My new gyal gat me feeling deja vu I've thought about it too Make nobody spoil my groove What you Gon do When I come through No higher power In my bando Amapiano Make my mind cool Ball pass okocha I am that good What you Gon do When I come through No higher power In my bando Amapiano Make my mind cool Ball pass okocha I am that good Steady steady trabaye All ma goons on shalaye Plenty blessings everyday Na my gbedu dem dey play So so take my pain away No stress Joy dey come today Shey u wan to see what I can do Don't test me I'm no fool I nor shine my 32 My new gyal gat me feeling deja vu I've thought about it too Make nobody spoil my groove What you Gon do When I come through No higher power In my bando Amapiano Make my mind cool Ball pass okocha I am that good What you Gon do When I come through No higher power In my bando Amapiano Make my mind cool Ball pass okocha I am that good
Sanatçı: Da'Khay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:39
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Da'Khay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı