dakulest awon temi şarkı sözleri
Ah Shey you wanna know
How the thing Dey go
We Dey on a low
Eh We Dey on a low
Na God Dey run am no be man
I do it hundred for my fans
Ijo ope we go dance
Baba lo she no be mouth
You know about here I came from the ghetto
Downtown Lekki we are rep o
Tori mo fresh omo you Dey vex o
Everyday Lafi shaye Omo we Dey flex o
Oya won lenu bi won she riwa ta ndan
Tan ba tun riwa nigboro Won ma fo
Won ma fo won ma fo
Downtown lekki shebi emi noni mo ko
Shebi oluwa loshe
Timo she nrowo jaye
Badman wan know my way
Tan ba wa ama gbe won shaye
Shebi oluwa loshe
Timo she nrowo jaye
Badman wan know my way
Tan ba wa ama gbe won shaye
Oluwa loshe Oluwa loshe
On a low we Dey do we Dey run things
Anything we Dey smoke we Dey run thing
We be big boy for here We no Dey dull things
Toba ri awon temi sho ma file funwon
Toba ri awon temi sho ma duro funwon
Shoma sa Abi o ma duro
Eje wa loju won tanba mu eh won ma je bi Tuwo
You know about here I came from the ghetto
Downtown Lekki we are rep o
Tori mo fresh omo you Dey vex o
Everyday Lafi shaye Omo we Dey flex o
Oya won lenu biwon she riwa ta ndan
Tan ba tun riwa nigboro Won ma fo
Won ma fo won ma fo
Downtown lekki shebi emi noni mo ko
Shebi oluwa loshe
Timo she nrowo jaye
Badman wan know my way
Tan ba wa ama gbe won shaye
Shebi oluwa loshe
Timo she nrowo jaye
Badman wan know my way
Tan ba wa ama gbe won shaye
Oluwa loshe Oluwa loshe
On a low we Dey do we Dey run things
Anything we Dey smoke we Dey run thing
We be big boy for here We no Dey dull things

