dalyboy no money no love şarkı sözleri

True High Class Music Dalyboy Yeh yeh Is this love is this love is this love is this love That I'm feeling They say no money no love oh Ah ah Life no easy but Im moving Yeh yeh I keep on moving heh heh Everybody jare oh jare oh Everybody show me a wonder show me a wonder Life e no easy my sister I wanna be your mister I dey promise you E go better I wanna make this money oh yeh eh Nobody dey see the struggle oh yeh yeh Nobody dey see my hustle oh yeh yeh yeh Everybody want results nobody send you No wey my success don come Dem Dey clap oh Is this love is this love is this love is this love That I'm feeling They say no money no love oh Ah ah Life no easy but Im moving Yeh yeh I keep on moving heh heh Everybody jare oh jare oh Everybody show me a wonder show me a wonder Patiently I'm waiting All the things I'm wanting I never get the money I no go sell the devil my soul oh Eno easy oh But I no go follow yahoo eh People say Daly run the streets They don't know how tough living life Eno easy ye My baby girl Yo eh ah Is this love is this love is this love is this love That I'm feeling They say no money no love oh Ah ah Life no easy but Im moving Yeh yeh I keep on moving heh heh Everybody jare oh jare oh Everybody show me a wonder Show me a wonder
Sanatçı: Dalyboy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dalyboy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı