damasheebeatz stealth şarkı sözleri

Damashee Enu O se I no get time dem eye service Dem be coming at me but na dem sabi I no settle for the dem fake love Trana kill my vibe yeah But I still stay strong I no get time dem eye service Dem be coming at me but na dem sabi I no settle for the dem fake love Trana kill my vibe yeah But I still stay strong Jejeli I Dey run my race jejeli When they see me dem ma frown Dem wan shoot me in my head No telling Facing my fears' in the rain I've been tryna defend your shelling If you tryna kill my vibe, put me for your mind e go bust up your belly Pay back Dey pain Maybach in a plane Fly round the world never see me on your radar I'm on a stealth shit mo ti daleba Payback Dey pain May bach in a plane Fly round the world never see me on your radar I'm on a stealth shit mo ti daleba Steady on my grind I ain't bluffing Devil is a lie I ain't stopping I've been on my shit the money I've been stacking Success in sight ain't no capping Life turn around but I never settle down Working on my sound yeah music wear me crown I no settle for dem fake love Dem tryna kill my vibe yeah but me stay strong Jejeli I Dey run my race jejeli When they see me dem ma frown Dem wan shoot me in my head No telling Facing my fears' in the rain I've been tryna defend your shelling If you tryna kill my vibe, put me for your mind e go bust up your belly Pay back Dey pain Maybach in a plane Fly round the world never see me on your radar I'm on a stealth shit mo ti daleba
Sanatçı: Damasheebeatz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Damasheebeatz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı