dami tnt fiva şarkı sözleri

(Too much sauce on it) E dey totori my body Anytime I see ya Things wey you dey Gat me feeling so cool I can’t deny it Be like ice water Dey for my head My Baby don’t stop I dey beg Cool my temper Cool my temper Ease the pressure Ease the pressure (Uhn uhn uhn uhn) Say na only you Wey get am I say na only you Dey do me so The things you do I cannot explain Oh my healer My antidote I need you I need you right now Don’t leave me hanging Uh uhn uhn uhnn Wo uhn uhnn You dey give me ginger You dey give me ginger You dey cure my fever You dey cure my fever You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey give me ginger You dey give me ginger You dey cure my fever You dey cure my fever You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey give me ginger You dey give me ginger You dey cure my fever You dey cure my fever You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey give me ginger You dey give me ginger You dey cure my fever You dey cure my fever You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now Wo oh oh Ikwere mama She dey whine so Girl your body bad I wan follow oh Where you dey go Where you dey go (Oh ohh) You dey wan dance skelewu I dey dance skelewu I wan die for your uhn I dey dab for your uhn Tell me wetin dey Wetin dey wetin dey I wan know oh ohh E dey totori my body Anytime i see ya Things wey you dey Gat me feeling so cool I can’t deny it Be like ice water Dey for my head My baby don’t stop I dey beg Cool my temper Cool my temper Ease the pressure Ease the pressure (Uh uhn uhnn) You dey give me ginger You dey give me ginger You dey cure my fever You dey cure my fever You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey give me ginger You dey give me ginger You dey cure my fever You dey cure my fever You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey give me ginger You dey give me ginger You dey cure my fever You dey cure my fever You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey give me ginger You dey give me ginger You dey cure my fever You dey cure my fever You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now You dey make me sing now Wo oh oh (Too much sauce on it)
Sanatçı: Dami TNT
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:23
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dami TNT hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı