dammy dray chop & slide (omaema) şarkı sözleri

Hi babe Are you leaving me now ? Why ? But I love you I don't love you dammy I love you I don't love you Dammy I love you Fvck If you give me love I no go chop your eye, Omaema I no be that kind guy wey go fit to chop and slide, Omaema If you give me love I no go chop your Eye eh Omaema I no be that kind guy wey go fit to Chop and slide eh Omaema, omaema eh, if you call me I no dey Come mararaba or gwagwalada If you knock wey I no dey call Fashola or call tinubu Them go wire your aza sharper Sharper (10 million for ur aza) Sharper sharper tonight Waiting the xup for here ? Abeg make Una leave me for here o Everything don dey sumi for here oh Say, if everywhere don xup, you go come Spend vacation for my place You go chop live wey go suit your Taste My mama self she don call, she go Find ur mummy go their place We go come ask for your hand in Marriage, ahh Omaema, for you I will be there, if Not you no one else, but you in my Head, I want you in my bed For you I will be there And na your favorite boy I won dey Be If you give me love I no go chop your Eye Omaema I no be that kind guy wey go fit to Chop and slide My omaema If you give me love I no go chop your Eye ehh Omaema I no be that kind guy wey go fit to Chop and slide eh Omaema ,omaema eh If you call me I no dey Come mararaba or gwagwalada If you knock wey I no dey, call Fashola or call tinubu Them go wire your aza sharper Sharper (10 million for ur aza) Sharper sharper tonight Omaema, omaema if you call me I no dey Come mararaba or gwagwalada If you knock wey I no Dey call Fashola Uhhh… yeah yeah.
Sanatçı: Dammy dray
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dammy dray hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı