dammy hewis money (feat. clex & skye wonder) şarkı sözleri

Hu hu hun Hun Dammy Hewis Idan Wonder feel the girl eehn Chu chu chu chu chu chu Grace boy When money no dey Nobody go dey for you If you go hard Everybody go run for you When you fall down Na you go stand yourself Brother no let anybody to run your race Make dem know you craze ooo Ha ha ha ha he ha Leave story jor Ha ha ha ha he ha Ku Hu ru Ha ha ha ha he ha Another one jor Ha ha ha ha he ha Give me another style Wonfe kin jabo Mi ode le jabo Wonfe kin taraka Ki Omo alapata mi jekun Wonfe mumi sowo Molo man won lowo Wonfe ki gbogbo Kirakita mi Ja si asan Kilo fefa trouble Blessings coming double After all my struggle Dem no Wan make I gbadun Kilo fefa trouble Blessings coming double After all my struggle Dem no Wan make I gbadun When money no dey Nobody go dey for you you you you If you go hard Nobody go stand for you you If you fall down Na you go rise yourself Brother no let nobody to run your race Make dem know you craze ooo Ha ha ha ha he ha Leave story jor Ha ha ha ha he ha Ku Hu ru Ha ha ha ha he ha Another one jor Ha ha ha ha he ha Give me another style Eh yeh Is the lyric for me odun Aje Pako Don turn to buty Don turn buty ooo Where una dey see this money Give me update I no Wan hear story (Cut soap for me naw) He restrict my ear flow Some go still say he choke Some go tell you he hang You see this life no balance olohun Ha ha ha ha he ha Leave story jor Ha ha ha ha he ha Ku Hu ru Ha ha ha ha he ha Another one jor Ha ha ha ha he ha Give me another style
Sanatçı: Dammy Hewis
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:43
Toplam: 2 kayıtlı şarkı sözü
Dammy Hewis hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı