dammy krane prayer şarkı sözleri

Listen See dem won put me for wahala Poh ran ran Wahala don make dem dey para Poh ran ran Gbogbo won dem be gbeborun association Poh ran ran Dem nono wetin my eyes see for station Poh ran ran I want to lowo lowo laye mi ooooooo I want to buy Bugatti for mummy mi ooo eh I want to lowo lowo laye mi ooooooo I want to buy Ferrari for daddy mii ehhh My family pray for me My supporter pray for me Papa God dey for me And I know he is sure for me Dandan ni Everyday we go dey life Dandan ni Private Jet from Lagos to Miami Orimi ogbabode Eda mi o o gba bode Ema je o jabo le Ko de le jabo o leoooo ehhh Taka osi danu Taka ofo danu eh Taka osi danu Ori mi taka ofo danu eh eehh Taka osi danu Mo mi taka ofo danu eh eh See dem won put me for wahala Poh ran ran Wahala don make dem dey para Poh ran ran Gbogbo won dem be gbeborun association Poh ran ran Dem nono wetin my eyes see for station Poh ran ran Enu ose Baba lo se o Everyday ase faaji Omo olope dey o Street ti dey ooo Igbori ti shine maya your eye don dey thin I want to lowo lowo laye mi ooooooo I want to buy Bugatti for mummy mi ooo eh I want to lowo lowo laye mi ooooooo I want to buy Ferrari for daddy mii ehhh My family pray for me My supporter pray for me Papa God dey for me And I know he is sure for me My family pray for me My supporter pray for me Papa God dey for me And I know he is sure for me Orimi ogbabode Eda mi o o gba bode Ema je o jabo le Ko de le jabo o leoooo ehhh Rara ra ra Rara ra ra Ra ra ra ra ra ra ra Rara ra ra Rara ra ra Ra ra ra ra ra ra ra Why mula
Sanatçı: Dammy Krane
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:19
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dammy Krane hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı