damorhano agreement (feat. bullet tyno) şarkı sözleri

Settlement Kole faja o Settlement settlement Kole faja Settlement Kole faja o o Settlement Kole faja see o o o Settlement Wait for me make I finish your work make you pay my money Oga Ade malobe Wait for me make I finish your work make you pay me my money Malobebe you no be bebeto o o uu Malo bebebe Malobebe you no be bebeto o o uu Malo bebebe If e no green I go rerun am No matter d days wetin go be I go rerun am I just dey pray Make we chop 3 If you count I to 3 Na me the next Oluwa vindicate Man no get raba To buy educate I don frustrate I wan migrate Me I no get time To dey dull myself Hun hun Wetin be shit Wetin be the sup Make I tell you make you no vex Make you come dey form Ogbeni kini sup Oya tell me wetin sup Wetin come be that Wey make the matter sup Tyno... tyno See saw You mix I record Never forget You say my time is shameless You say my time is timeless Tinba se anyhow bose wumi koma kan e Aseda toda mi saye koma dami funya je Oni kinma yan fandafanda Tan ban bo kin duro kakaranka Oluwa ti seleri funmi Kole soro koma muse Sebi nah me go know wetin pay me Nah me go know wetin no pay Why you wan dey criticize me on top matter wey no concern your mama Oya one two ready go Three four knocking at the door Five Kamaseti Aseyori wa kowawa ri o Wait for me make I finish your work make you pay my money Oga Ade malobe Wait for me make I finish your work make you pay me my money Malobebe you no be bebeto o o uu Malo bebebe Malobebe you no be bebeto o o uu Malo bebebe
Sanatçı: Damorhano
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:28
Toplam: 6 kayıtlı şarkı sözü
Damorhano hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı