damorhano believe şarkı sözleri

Even if he be like play play My own no be ere Anyone wey wan block my way Ori oromi Loma kule Dey call me on Friday Emi bad boy mode answer on Saturday I use to freak my enemies Even thou dem get the energy I don determine to make it o yeah I don't want to get involve in any bad thing Almost everybody in life want to get this kind thing And is not easy just like that Cause this life no dey go as we dey want Let us call on God make he come help Bad belle people make them keep quiet As am coming am coming with fire o no no Anytime I dey ganja I dey pray for the money o All my thinking now is all about the money o Eru obodo mi mo Momo pe moma lowo Why you tell me say I no go make am When he no be sey I don lost my life Oro owo lohun be lokan mi Me sha want to get this money Me no get time for any shit Me don know sey baba God oma help me Oma help me no no no no Me don know sey baba God go help me help me Oma help me I don determine to make it o yeah I don't want to get involve in any bad thing Almost everybody in life want to get this kind thing And is not easy just like that Cause this life no dey go as we dey want Let us call on God make he come help Bad belle people make them keep quiet As am coming am coming with fire o no no
Sanatçı: Damorhano
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:56
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Damorhano hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı