dandy don dada şarkı sözleri

Bad Bad Badboyy I'm d baddest in d hood Now all your boys don Dey come , dem Dey soro mi We d fliest in the hood Now all your guys don Dey come dem Dey bobo me Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para No yawa , no matter Tell your boys make dem chill make dem no lara eh For the street wey I Dey so Me and my guys we go gbowo yen For the street wey I Dey so Me and my guys we go shaye yen Me and my guy's calculating Fornicating on the same thing gyrating money coming LA to oversea we balling eyin oluwa Hallelujah o Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para No yawa , no matter Tell your boys make dem chill make dem no lara eh Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para No yawa , no matter Tell your boys make dem chill make dem no lara eh Tell all your girls make dem chill make dem go gara Me and my gees we are unbothered o Nonchalant we stand gallant Steady making raba lowkey jaye you can ask titi Na you no see am e be normal life Am living my normal life It's all bills on God So tell all your friends Kan malor gara o Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para No yawa , no matter Tell your boys make dem chill make dem no lara eh Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para No yawa , no matter Tell your boys make dem chill make dem no lara eh Steady balling everyday See all the girls come around , Shaking bum for me Blessings coming everyday Me and guys getting paid , flexing in foreign As a Badboy Omo tan sor Nothing but joy Getting the fund Sho Mo mioo Hallelujah to the most high For the blessing For the true love and money oo Je kalor Faaji Pelu omo meji Hennessy loke loke Shaye loke loke eh Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para No yawa , no matter Tell your boys make dem chill make dem no lara eh Don dada don dada tel your boys make dem chill make dem no para No yawa , no matter Tell your boys make dem chill make dem no lara eh
Sanatçı: Dandy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:33
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dandy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı