daniel wilson jonathan been try şarkı sözleri

Oooooo, See the persecution Wey the man been face oo Eheyy Na who say President Jonathan no try Na lie them talk Na who say President Jona no been try Na lie them talk Na who say President Jonathan no try Na lie them talk Na who say President Jona no been try Na lie them talk Eeii! Them go tell you say black na white And wayo you say day na night Dem go manipulate you with lie So countryman make you open your eye Make you waka go round this country You go see with me Say the poor man been dey make money For this economy So if anybody tell you say Good luck Jonathan been fail Tell them na lie, I say na lie Jonathan been try Walie-talie Jonathan been try Walie-talie Jonathan been try Uhh... My people Walie-talie Jonathan been try Walie-talie Jonathan been try Aaaahhh Bwoy Na who say President Jonathan no care Na lie them talk Na who say President Jona too dey fear Na lie them talk Oooh Na who say President Jonathan no care Na lie them talk Na who say President Jona too dey fear Na lie them talk Oooh... But Jonathan na peaceful man And the man get a very good plan But bad belle people dem know Na him dem gada to spoil him show But with good luck Nigeria been dey grow Transformation been don dey show Milik and honey don dey flow So if anybody tell you say Good luck Jonathan been fail Tell them na lie I say na lie Jonathan been try Walie-talie Jonathan been try Nnnmm..... see the roads airport Walie-talie Jonathan been try Railways are working again Walie-talie Jonathan been try Mega watts of power ooh ooh Walie-talie Jonathan been try And they want to spoil him name Na lie them talk Heba Na lie them talk Them say na them be your messiah Na lie them talk Them say na only them sabi rule naija Hmmmm.. Na lie them talk The bloodshed wey the people been plan Na your phone call wey save our land Nigerian people are grateful We wish you comeback to rule us again Make you see as our economy just dey fall Omo the way the hunger the hammer, oga the suffer no be small So if anybody tell you say Good luck Jonathan been fail Tell them na lie, I say na lie Jonathan been try Walie-talie Jonathan been try Agricultural innovation (Come on, come on) Walie-talie Jonathan been try Money don borku for farmers hand Walie-talie Jonathan been try Almajiri education Woo woo wo wo woi Walie-talie Jonathan been try Youth and women mobilization Walie-talie Jonathan been try Democratic super hero Yeah,yeah Walie-talie Jonathan been try Your works won't not be in vain Walie-talie Jonathan been try Daniel Wilson come again Nnnmm Walie-talie Jonathan been try Walie-talie Jonathan been try
Sanatçı: Daniel Wilson
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:36
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Daniel Wilson hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı