danleericks high [studio record] şarkı sözleri

Chorus I don try I don try I don grind no be lie Moti High feel the vibe be like paradise see this sign highness I dey sight no be lie say I dey put my mind steady grinding me no mind me just put up style mandem pray to Jesus Christ VS see as backa just dey wasti so wetin be casie too much talk dey vexi I be baller seti Messi check and balance bro no be boasting jowa nigga maloma shoshi Jowo Jesu Jowo Mashomi kowo aye koma lo mun mi I just wan live Good life see Call: mo ti mu Hennessy I no sabi Genesix Bentley si lambo G wetin be updatie kosorun don dey sleep just wan make dough mammi chilling for motto who be your Goat Danleericks nah the boss for Flow Rhyme wey be gold agba Leericks wey dey flow wetin your own as I drip reach go by your coat just wan make dough mammi chilling for motto who be your goat Danleericks nah the boss for Flow Rhyme wey be gold agba Leericks wey dey flow wetin be your own as I drip reach go by your coat Kemi shati puff puff pass puff puff pass for my Yard ewo ni crush on sight Maria I just want to vibe Kemi shati puff puff pass puff puff pass for my Yard ewo ni crush on sight Maria nigga wanna live good life I no mind shine for my grind come my side Girlie wan tap from nigga rise I no look ur side speaking of the fact Nah only highness I dey find man Dem want the mula oluwa Sha loluwa lagbara Jah kolesuwa got zero time for no hater man Dem want the mula oluwa Sha loluwa lagbara Jah kolesuwa gat zero time for no hater see as backa just dey wasti so wetin be casie too much talk dey vexi I be baller seti Messi check and balance bro no be boasting jowa nigga maloma shoshi Jowo Jesu Jowo Mashomi kowo aye koma lo mun mi I just wan live Good life see Call: mo ti mu Hennessy I no sabi Genesix Bentley si lambo G wetin be updatie kosorun don dey sleep CHORUS I don try I don try I don grind no be lie Moti High feel the vibe be like paradise see this sign highness I dey sight no be lie say I dey put my mind steady grinding me no mind me just put up style mandem pray to Jesus Christ
Sanatçı: Danleericks
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:04
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Danleericks hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı