danney wg big man big wahala şarkı sözleri
Wahala bi like responsibility
E reach you, you carry am
It's your boy Danney
Shey you no dey whine me
No dey whine me
Jikerewe jikerewe jikerewe jikerewe
Wetin you carry na your selling point
Make me feel funny with your sexy voice
Jikerewe nwa Abiriba jikerewe Danney Nwa Abiriba jikerewe Nwa Abiriba eh...
Ogadi ogadi torh torh
Ogadi ogadi kpo kpo
Ogadi ogadi woski
Ogadi ogadi degh degh
Ogadi ogadi torh torh
Ogadi ogadi kpo kpo
Ogadi ogadi woski
This your body fi kill somebody
Make you no go killi somebody e..
Laka this
Laka that oh
Laka this
Laka that oh
Laka this Laka that Laka this Laka that laka eh (egwu diya)
Dim ikem ona e shakey
Eh nwuyem ona worko
Dim ikem ona e shakey
Eh nwuyem ona worko
Dim ikem ona e shakey
Eh nwuyem ona worko
Dim ikem ona e shakey
Eh nwuyem ona worko
Comon ikebe bi like na calabash
Do you have abacha or nkwobi
Make I chop and forget my worries
Obi agbawalam obi etiwalam
Obi agbawalam obi etiwalam
Big man Big Wahala oh
(I gat Big wahala oh)
Big man big wahala oh
(I gat big wahala oh)
Big man big ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma ma
Big man Big Wahala oh
(I gat Big wahala oh) egwu diya
This your body fi kill somebody
Make you no go killi somebody e..
Laka this
Laka that oh
Laka this
Laka that oh
Laka this Laka that Laka this Laka that laka eh
Big man Big Wahala oh
(I gat Big wahala oh)
Big man big wahala oh
(I gat big wahala oh)
Big man big wahala oh
Big man big wahala oh
Big man big wahala oh
(I gat big wahala oh)