dannie flame party şarkı sözleri

Pon pon pon pin it down All my guys dem no dey dull am We get am we dey spend the raba Dollar bills Dem no dey keep am Shayo no dey cause casala Okemute wey no know maraba Put body take am ta ta ta No go mind if na one million dollar I troway Like this Rewind that No go jonze oh You like that Many many henne Party don start Call your friends then come online Like this Rewind that No go jonze oh You like that Many many henne Party don start Call your friends then come online You never ring my phone When the money never dey You tell me say I slow Omo when the raba never dey When the maga never pay And the mama dey delay When rain rain go away Rain rain come another day eh Like this Rewind that No go jonze oh You like that Many many henne Party don start Call your friends then come online Like this Rewind that No go jonze oh You like that Many many henne Party don start Call your friends then come online
Sanatçı: Dannie Flame
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dannie Flame hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı