dantii collect şarkı sözleri

Big boy dantii na me dey here so Oluwa dantii Yeah eh eh eh eh eh eh YEAH, cheee Looku looku no mumu oluku This your corner corner way mi i no gbadu And the things you dey do with do E dey make the boy shout e ge gbum mmadu If you talk you go collect Collect You go collect Collect And you go see yaba buluku Kpo kpo di kpo kpo kpo Yaba buluku Brother leave me make i live my life I say e no concern you, AWAY E no concern you Ebelebe bo e no concern you Abeg leave me make i live my life I say e no concern you Away e no concern you Ebelebe bo e no concern you Ebelebe Make i give you the kpe kpe kpe And if i give you the kpe kpe kpe Shey you go like kedike ke ke ke ke All my boys are ballers Bad belle, i say make you bone that thing All my boys are ballers Bad belle, i say make you bone that thing Kilomi kilomi kilomi Everything our hand e dey touch e dey be Back in the days dem no been send me Now my sound e dey buss like baby shit eh Where the money I dey find find the money Where the money I dey find find the money Come over make i give you combo, yeah Come over make i give you combo, eh eh eh Come over make i give you combo, yeah Come over make i give combo, yeah Abeg leave me make i live my life I say e no concern you Away e no concern you Ebelebe bo e no concern you Brother leave me make i live my life I say e no concern you ,AWAY E no concern you Ebelebe bo e no concern you Ebelebe Make i give you the kpe kpe kpe And if i give you the kpe kpe kpe Shey you go like kedike ke ke ke ke All my boys are ballers Bad belle, i say make you bone that thing All my boys are ballers Bad belle, i say make you bone that thing Kilomi kilomi kilomi Everything our hand e dey touch e dey be Back in the days dem no been send me Now my sound e dey buss like baby shit eh Where the money I dey find find the money Where the money I dey find find the money Dantii ma pa mi na Klazzi ma pa mi na Dantii ma pa mi na E ge ge ge Kpos Spyritmyx
Sanatçı: Dantii
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dantii hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı