dantii dey your dey şarkı sözleri

Make I sing for you Make I make I make I sing for you Make I sing for you D-A-N-T double I pon da beat, beat Pon da beat, beat I know say bad mind people Dem dey pray for my downfall But l dey giddem, giddem, giddem Hot hot cos it’s all on God If l dey win dem dey vex Enemies of progress They can’t stop me from achieving greatness Na me be light na dem be the darkness If dem wan try me, l go show them l be hottest All l wanna say is that focus on you Jealous people everywhere me I no gbadu No lie mi no gbadu Everything we dey do dey for God hand ooh All the prayers every morning Is to be rich like Dangote As we dey work and pray Many blessings go come our way Why dont you wanna see your brother rise Why dont you wanna see your sister smile If you no like me, abeg you Make you dey your dey Iyo iyo iyo Why dont you wanna see your brother rise Why dont you wanna see your sister smile If you no like me, abeg you Make you dey your dey Iyo iyo iyo Alaye dey your dey Dey your dey, Alaye Dey your dey, Ahh, Ahh Alaye dey your dey Dey your dey, Alaye Dey your dey, Ahh One day me l go blow like trumpet Pa ra ra ra ra ra Not only that l go waka for red carpet oh Waka waka waka waka Waka, Waka Those people wey been underrate me Go beg make l do autograph for their skin No be joke, this na reality Nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh nuh I no be Burna But anybody wey no soji Make you knack am something And if e para Tell am make e nyash down Then you ask am who’s your fada This is my message to you haters Yeah yeah Make una no come my caban Make unu Just stay far Why dont you wanna see your brother rise Why dont you wanna see your sister smile If you no like me, abeg you Make you dey your dey Iyo iyo iyo Why dont you wanna see your brother rise Why dont you wanna see your sister smile If you no like me, abeg you Make you dey your dey Iyo iyo iyo Dey your dey, dey your dey de, de Dey your dey, dey your dey de, de,de,de De Dey your dey ,dey your dey de de Dey your dey,dey your dey de de de de De Dey your dey, dey your dey de, de Dey your dey, dey your dey de, de,de,de De Dey your dey ,dey your dey Why dont you wanna see your brother rise Why dont you wanna see your sister smile If you no like me abeg you Make you dey your dey Iyo iyo iyo Why dont you wanna see your brother rise Why dont you wanna see your sister smile If you no like me abeg you Make you dey your dey Iyo iyo iyo I go shake body Whether they like me or they hate me I go shake body Whether they like me or they hate me I go shake body Whether they like me or they hate me I go shake body Whether they like me or they hate me I go shake body Las las is a deying something Chee Kripkpa
Sanatçı: Dantii
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dantii hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı