danybazz choco şarkı sözleri

See This girl gimme energy oo For my side... I no go like to dey fall her hand oo She be that girl with that back side ooo She no need person to tell her she gat am oo (Me dey watch e) The way that you smile And the way that you shine Me sef no need tell you say that you fine... You gati body Wey fit make man to blind Ehhhh eh Say me dey watche The way that you smile With the way that shine... Me sef no need tell you say that you fine Eh... Say you be fine girl ooo And all those times... And all those times... I still dey play with you But now this time... But now this time... I wan dey real with you. say say You be my choco choco choco Choco milo girl... You be my choco milo girl Now we dey for the verse 2 eh... I still no go like to dey falle yr hand ooo Other guys see... Dem Don try ooo (Yh) see all them guys Dem still dey confuse oo... (Monikpe eh) See this girl... She be confirm... The kind girl I go like to hold down... Baby.. Oya... Hold me down... Baby... Oya... Hold me down... (Me dey watch e) The way that you smile... And the way that you shine Me sef no need tell you that you fine, girl Say you be fine girl ooo... And all those times... And all those times.. I still dey play with you But now this time... But now this time... I wan dey real with you (Say say) You be my choco choco choco Choco milo girl... You be my choco milo girl She be tha girl with a fine face... You be tha girl with a fine face ooo
Sanatçı: Danybazz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Danybazz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı