danycruzz nemesis şarkı sözleri
I've been grinding on a daily
Put all of my hopes on God
Sise lo ko pawo lo
I'm carrying all my cross
I don pay my dues
Seazer sef won carry gun
Bami so fun ko ni suuru fuumi
I won role my blunt
I don pray to God
Dami lohun time dey run
No be say I rush
Omo inu mi tin lo Porsche
Buh I've got to feed my family
Me sef I won dey ball
Dami lohun joor
Shey kini yen fu emi na
Nemesis been running 440
Mo de ti safejo
All ah do is stack up my money
Problem no join att all
Lowkey loading look for money
Wetyn mama go chop
All ah do is stack up my money problem no join at all
Shey kini yen fu emi na 8x
Omo olomo larin plenty people
Dem go still talk Buh we no get issue
Oro owo lomopenso aani ralakoba
Toba deti set omo ope ma gbe ja
Emi oma raye kosi package
For the people wey no dey when we dey manage
Sapa yen na first grade sasiro e don tey
Emi ati savage Omo we be class mate
If you see Wetyn I see you no go like am
Egboloun tobi eh ki Producer mi kaare
na money gimme the liver ah dey manage
21 shele ti perce mi bawo voice mail
Omo I no go lie you
ah get many reasons why I can't sleep
If I no dey call you no be beefing
I fit dey look you I no dey see you
Yeh yeh
I've been grinding on a daily
Put all of my hopes in God
Sise lo ko pawo lo
I'm carrying all my cross
I don pay my dues
Seazer sef won carry gun
Bami so fun ko ni suuru fuumi
I won role my blunt
I don pray to God
Dami lohun time dey run
No be say I rush
Omo inu mi tin lo Porsche
Buh I've got to feed my family
Me sef I won dey ball
Dami lohun joor
Shey kini yen fu emi na
Nemesis been running 440
Mo de ti safejo
All ah do is stack up my money
Problem no join att all
Lowkey loading look for money
Wetyn mama go chop
All ah do is stack up my money problem no join at all
Shey kini yen fu emi na 8x

