danzzy pray for me şarkı sözleri

Glitz sounds I've been on my road for the long time Person no go know say we don try Family go Dey there for one side And e Dey pain me, one kind So reluctant God only you I Dey run to So many things wey Dey pass my eye I Dey on my knees I Dey pray to you Uh Woah woah woah Woah woah When no Shingbai All of them go Ronju As I Dey take dey jump my bus From shutu to shutu Them no know as I Dey survive am But I thank GOD that I'm alive Aje o sure mo ma debi ti ma de Table turns but e never reach here I no fit wait for another leap year How many years I don run kilometer How many people don shenk I don loose count I Dey survive by any means Lord save us from Frenimes Aje o sure mo ma debi ti ma de yeah I no fit dey call my family Cuz all of them Dey on me All of my friends and family Make una Dey pray for me It's just unfortunate I no fit Dey count my sins Oh jowo baba Dariji wa Oh yhea yhea yhea! I no fit dey call my family Cuz all of them Dey on me All of my friends and family Make una Dey pray for me It's just unfortunate I no fit Dey count my sins Oh jowo baba Dariji wa Oh yhea yhea yhea! I'm on my knees once I wake I no Dey sleep so me I gas meet up I just Dey grind all day I no Dey joke with my money at all Hmmm I Made a promise to myself No matter Wetin wey I go through I'm gonna be so great No matter what them say Yeah yeah Oluwa bless me e go better Omo responsibility yapa E Dey choke for my neck And e Dey pain me if I no get Oluwa bless me e go better I go Dey grateful forever And I no go debe gba be ja Yeah yeah yeah yeah Table turns but e never reach here I no fit wait for another leap year How many years I don run Kilometer How many people don shenk I don loose count I Dey survive by any means Lord save us from Frenimes Aje o sure mo ma debi ti ma de I no fit dey call my family Cuz all of them Dey on me All of my friends and family Make una Dey pray for me It's just unfortunate I no fit Dey count my sins Oh jowo baba Dariji wa Oh yhea yhea yhea! I no fit dey call my family Cuz all of them Dey on me All of my friends and family Make una Dey pray for me It is just unfortunate I no fit Dey count my sins Oh jowo baba Dariji wa Oh yhea yhea yhea! Sam mix
Sanatçı: Danzzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Danzzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı