danzzy veronica şarkı sözleri
Flazy again
Veronica
Veronica
Veronica na the type of girl wey too sabi
the way she move her body baby girl de give me conji
The kind of thing she carry that kind thing go make man sorji
Allow me girl make I put for your body
Hmm no do busy body
As you see me so I get money
The money go make you call me honey
Hmm make you call me honey
Oh no
No time no time baby gimme your love
No time no time make you no waste my time
No time ah ah ah
No time ah ah ah
No time, no time oh no
Veronica
Veronica
I will not leave her
Veronica
Veronica
She de cure my fever
Veronica
Veronica
I will not leave her
Veronica
Veronica
She de cure my fever
Veronica
Veronica
Veronica Mmm Mmm
Veronica
Veronica
Veronica you're my love
Veronica you're ma love oh
Veronica Mmm Mmm
Veronica Mmm Mmm
Veronica
Veronica
Veronica
Veronica
Veronica
Girl your body cause migrain
You do me things and e dey burst my brain
For this your body I go maintain
Even if i no be your olu maintain
Your baka dey cut liver
Make I nack you like a carpenter
Girl With your love I de satisfied oh no
I dey satisfied oh
And you know you know
No time no time baby gimme your love
No time no time make you no waste my time
No time ah ah ah
No time ah ah ah
No time no time oh
Oh no
Veronica
Veronica
I will not leave her
Veronica
Veronica
She de cure my fever
Veronica
Veronica
I will not leave her
Veronica
Veronica
She de cure my fever
Veronica
Veronica
Veronica Mmm Mmm
Veronica
Veronica
Veronica you're my love
Veronica you're ma love oh
Veronica Mmm Mmm
Veronica Mmm Mmm
Veronica
Veronica
Veronica
Veronica
Veronica

