dapo peters & the dynasty band na god dey run am (feat. tosin bee) şarkı sözleri

Ladies and Gentlemen gentlemen Everybody let's go We dey pray e dey show We dey pray e dey show We dey praise e dey show Evidence e dey It's a praise party (It's a praise party) It's a praise party (It's a praise party) Na my thanksgiving (Na my thanksgiving) Na your thanksgiving (Na your thanksgiving) I've got many many stories to tell The way you dey father dey sweet me o o o Many many troubles you saved me For my life You have never put me to shame You give me joy (give me joy) You give me peace (give me peace) Baba dey my back o (dey my back) You no dey tire for me (tire for me) You give me joy (give me joy) You give me peace If you ask me wetin make me dey dance One answer you go get o Na God dey run am o One answer you go get Na God dey run am o Tell me who dey rub am for you? Na God dey run am o Tell me who dey settle your bills? Na God dey run am o Daddy wey network no dey fail Na God dey run am o Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom Nkomo Nkomo Abasi mbong Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom Nkomo Nkomo Abasi mbong Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom Nkomo Nkomo Abasi mbong Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom Nkomo Nkomo Abasi mbong Maka Chukwu sisọ bu ọyen a yin ne fe (Ehh!!! Ọyen a yin ne fe) Chukwu sisọ bu ọyen a yin ne fe (Ehh!!! Ọyen a yin ne fe) Baba God dey run am Surest plug Jesus Christ Mmụọ nsọ Holy spirit Nwa atọ Trinity Chukwu bu Father Nwa bu Jesus Christ Emi mimo Holyspirit Meta lokan trinity You give me joy (give me joy) You give me peace (give me peace) Baba dey my back o (dey my back) You no dey tire for me (tire for me) You give me joy (give me joy) You give me peace If you ask me wetin make me dey dance One answer you go get o Na God dey run am o One answer you go get o Na God dey run am o Tell me who dey run am for you Na God dey run am o Tell me who dey settle your bills Na God dey run am o Daddy wey network dey fail Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom Nkomo Nkomo Abasi mbong Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom Nkomo Nkomo Abasi mbong Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom Nkomo Nkomo Abasi mbong Nkom nkom ni nkom ti nkom nkom nkom You give me joy (give me joy) You give me peace (give me peace) Baba dey my back o (dey my back) You no dey tire for me (tire for me) You give me joy (give me joy) You give me peace If you ask me wetin make me dey dance One answer you go get o Na God dey run am o One answer you go get o Na God dey run am o Tell me who dey run am for you? Na God dey run am o Tell me who dey settle your bills? Na God dey run am o Daddy wey network dey fail o Na God dey run am o. My daddy dada da Oluwa dada da You dey run am am Na you dey run am well for me yeah.
Sanatçı: Dapo Peters & The Dynasty Band
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dapo Peters & The Dynasty Band hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı