dapsayo bad gan şarkı sözleri
Back in the days o
Sheybi them no dey send me
Because i wear one Jean one shirt
Ooo
Right now me i no dey send you
Only if you send me i send you
Only if you send me i send you
Yeah yeah yeah
Ya ya
Brother ya ya
Working everyday
But we no dey tire
Music is my life it is my desire
Nfk gang omo we be fire
Yeah yeah
Tire tire
Working everyday
But we no dey tire
Gucci Prada
Omo see designer
Nfk gang omo we be fire
Yeah yeah
Awon eleyi won bad gan
Awon temi won bad gan
They be spending the cash gan
They be living in large gan
Godwin Jackson o bad gan
Shigobancy o bad gan
Kuti Marley o bad gan
Blaqmas o bad gan
Waletain o bad gan
Josh doit o bad gan
Fosa wire o bad gan
Sars man o bad gan
So I pray for better days
Make all these girls
No go use me play
Make all my guys no go ball on me
Me I dey pray for better days o
Make all these girls
No go use me play
Make all my guys no go ball on me

