dare sweet duro şarkı sözleri

Ten over ten Your body is a ten over ten Ten over ten Your body is a ten over ten Monisa nice to meet ya Take my number call me later Send your aza make i wire Sweet bonita bring the drama drama o Tell me something wey I no fit do Capable like banky W Other girls bad dem no bad pas you From the corner I dey target you Never leave me hanging duro Don't you leave me hanging duro ah Ten over ten your body ten over Your body ten over ah Your body ten over ten ah Give me love Baby give me make I rest Give me love oh Make my haters dey regret I'm in love with the way your body move Give me more no give me more of your love Ten over ten your is a ten over ten Ten over ten your body is a ten over Monisa nice to meet ya Take my number call me later Send your aza make i wire Sweet bonita bring the drama drama o Tell me something wey I no fit do Capable like banky W Other girls bad dem no bad pas you From the corner I dey target you Never leave me hanging duro Don't you leave me hanging duro ah Ten over ten your body ten over Your body ten over ah Your body ten over ten ah
Sanatçı: Dare Sweet
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:05
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dare Sweet hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı