dare sweet summer baddie şarkı sözleri

Eh no other body Wey bad omo pass your body Eh no other body Baby this back E dey make me shiver Omo bring the problem Come and give me fever Eh no other body Wey bad oh omo pass your body Ain’t no other body Wey bad oh omo pass your body Eh no other body Nobody It’s a summer baddie waist, waist, waist It’s a summer baddie waist, waist, waist It’s a summer baddie Oh no no no Jekin toju e Shade mashako Oti pe tipe timon tin shomo Oh no If you need someone to hold you down If your sugar daddy dey do radarada If your sugar daddy dey do jati jati I hear sey dem dey play you Make I dey your back like defender Make I I follow you up and down Like a defender I go be your defender oh no Eh no other body Wey bad oh omo pass your body Ain’t no other body Wey bad oh Omo pass your body Eh no other body Nobody It’s a summer baddie Waist, waist, waist It’s a summer baddie Waist, waist, waist It’s a summer baddie It’s a summer baddie Waist, waist, waist It’s a summer baddie Waist, waist, waist It’s a summer baddie
Sanatçı: Dare Sweet
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dare Sweet hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı