dareal hayden hello miss şarkı sözleri

Hello Miss Can I talk to you please No dey do me like this For days you left my message unseen Tell me wetin I gain If I no make you my babe I go run insane I feel the pain Hello, hello Sister wey wear yellow Na you wey I follow If I no get I go borrow Hello, hello Sister wey wear yellow Na you wey I follow If I no get I go borrow For the first time I saw you You felt like angel That came for my rescue I didn't want to fall in love again Because of you I'll try again I felt the pain, I just wanna be with you You are something I can not lose I gat into you, there's nothing else to do You gat me confused I don't wanna lose you, I want you Hello, hello Sister wey wear yellow Na you wey I follow If I no get I go borrow Hello, hello Sister wey wear yellow Na you wey I follow If I no get I go borrow
Sanatçı: Dareal Hayden
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:41
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Dareal Hayden hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı