darizzy grind şarkı sözleri

Me i don dey hustle is very a long time Mummy say make i wait for the God time Very soon everything gonna be fine I call mama one day this thing don dey go far Tinkan obalemi kemi gansa Emio wayeyi lati suffer They dey tell me make i no foh Say make i dey push on I put my life on God Life is dipper than a ocean Is bitter ayekoro gan Ojumitiri kan Cause 2/47 I've been grind o Only money i Dey find o I get the believe in my mind o Say one day me I will be fine o Wonle wonle wonlebao They say my music olofa o Sebi eyan lobi rahman jago Like olamide me I bad oo Send my helper come way Baba motutide Makojami obare Make you look my uche face I remember when i won give up woninbo mofi gbagbomisi o Depression won kill person o Ayenreti eleyamio nibowa lefi olohunsi o They can never spoil my thing o Shebi that time when there's nobody o only mama stood by me o mokirafun mummy mi o The place my parents never been o make I travel oversea o so that they can proud of me o They say they no like us again Forget about that yesterday Focus on , what going today Omo the hustle go pay They dey tell me make i no foh Say make i dey push on I put my life on God Life is dipper than a ocean Is bitter ayekoro gan Ojumitiri kan Cause 2/47 I've been grind o Only money i Dey find o I get the believe in my mind o Say one day me I will be fine o Wonle wonle wonlebao They say my music olofa o Sebi eyan lobi rahman jago Like olamide me I bad oo Cause 2/47 I've been grind o Only money i Dey find o I get the believe in my mind o Say one day me I will be fine o Wonle wonle wonlebao They say my music olofa o Sebi eyan lobi rahman jago Like olamide me I bad oo Cause 2/47 I've been grind ooo Cuz only money Dey my mind oo Wonle wonle wonlebaoo Oooo oyeye
Sanatçı: Darizzy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Darizzy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı