darizzy kunmi arike şarkı sözleri
O arike o ah
If you leave me I might die before my time
If you leave me I might die before the sunset shine
In the morning girl before you wake up
Na fine you fine
You no be God
You suppose to know
Money no be love
Look at the time
I go dey your door
You've got the body
Me i get funds
One question arike
Shey you no go follow dem do truth and dare
Shey you no go leave me follow my rich friend
Cuz i no get benz
Abi we be friends
Shebi you talk say our loving no go share
But Your Bluetooth dey pair
With my neighbor JBL
I dey ask you kilofe e
But you no dey contented
Yeh I cant get enough from this loving
If you change ways make you call me
Mobe e nitori anobi
Before is too late make you stop it
O arike o ah
If you leave me I might die before my time
If you leave me I might die before the sunset shine
In the morning girl before you wake up

