darkari roses şarkı sözleri

Bɛ so mi mu na yen fi ya nu ɛɛ Bɛka mi hu na yɛn di yɛ hu ɛɛ Its a cold night im feeling something So if your mind dey no denge messi C ronaldo sef be player But me too i get tue skills I fit hit it hit from center field I go fit make you smile like coperfiled From a long time i want knack you So be your mind Tell me make i know Tell me makw i know Tell me make i know Make i know Makw i know From a long time i want knack you So be your mind Tell me make i know Tell me makw i know Tell me make i know Make i know Make i know Tell me make i know Cause im feeling you too much my baby Tell me make i know Cause im feeling you too much Ɔhemaa you be fine So tell me wetin be your mind Make you pull up for my crib make you Vibe vibe We can do this all night long Your body be the lyrics to my song My middls finger taking of your thongs (Mmmm) your thong (mmm) Consent baby girl gimme gimme consent I swear you no go fit regret if you ever end up inna mi bed ye I go take it take it slow If i satisfy you you go know If you ask your girl them them know Inna inna bed room i be pro pro From a long time i want knack you So be your mind Tell me make i know Tell me makw i know Tell me make i know Make i know Makw i know From a long time i want knack you So be your mind Tell me make i know Tell me makw i know Tell me make i know Make i know Make i know
Sanatçı: DARKARI
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:48
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
DARKARI hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı