darkua gree 4 u şarkı sözleri

Na you Na you dey maki man dey turnop Girl idey knocki for your door mouth You gimme somtin but I don’t know what Na you You be the only one that I want Girl idey knocki for your door mouth Na me dey call you, make you komot come Cuz I getti somtin I want to tell you omo lomo But ino go talk am for phone ooo Carry me go where I know You do me somtin you don’t know Say whether na jazz, whether na kayamata Me I fall for your matter, for your matter oo I gree for you Me ino getti choice Wanna have kids with you Idey dawg all my boys Dem dey see me toys toys Sakof I gree for you But eno be my choice oo Rejoice (2*) Ino go fit leave you go take another oo (another oo) Me and you never go fit dey asunder oo (asunder oo) Na you oo wey go make my dreams come true oo You make me feel something, are we starting something? I want to see you when I wake up in the morning No fight no forcing, just me and my darling I love how you love me We are really meant to be, meant to be Cuz I getti somtin I want to tell you omo lomo But ino go talk am for phone ooo Carry me go where I know You do me somtin you don’t know Say whether na jazz, whether na kayamata Me I fall for your matter, for your matter oo I gree for you Me ino getti choice Wanna have kids with you Idey dawg all my boys Dem dey see me toys toys Sakof I gree for you But eno be my choice oo Rejoice (2*) In the morning No forcing And my darling
Sanatçı: Darkua
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Darkua hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı