darlsweetboy pray (feat. g.o.e) şarkı sözleri

Sweetboy yeah Something on my mind Ask me I go yarn (Ajeh) So many I thing I don try wey no lead to anything Makes me con dey har har hard Make you no dey think I dey lie Niggas stabbed me at my back There's nothing they can do to hold me down Surely I go fly high high Every day I dey get my pay J'aye lo lale Saturday Leave dem solo makinde oo They can never scheme on me Kemishatima get my pay J'aye lo every Saturday Free them solo makinde oo They can never scheme on me So I pray to my jah jah jah Kin r'ona gbegba Make my money yapa So I pray to my jah jah jah Ki'n r'ono gbegba Make my money yapa Shorimi shorimi shorimi Oo legbebo ntorimi Torimi torimi torimi todemope orini Low level If you won make am you gatz eat with the devil Entertain share dishes with devil Good life I no dey for their level You no say I dey gbona ajeh So I pray to my jah jah jah Ki'n r'ono gbegba Make my money yapa So I pray to my jah jah jah Ki'n r'ono gbegba Make my money yapa So I pray to my jah jah jah Ki'n r'ono gbegba Make my money yapa So I pray to my jah jah jah Ki'n r'ono gbegba Make my money yapa Shorimi shorimi shorimi Oo legbebo ntorimi Torimi torimi torimi todemope orini Shorimi shorimi ahh shorimi Oo legbebo ntorimi Torimi aah torimi eeh torimi todemope orini
Sanatçı: Darlsweetboy
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Darlsweetboy hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı