darree all night long şarkı sözleri

Omalicha I wanna rock with you I place nobody girl above you I f*ck with you and you my type I swear to you I no dey lie The way you move I've never seen before I've been tripping and I wanna fall You take me places where I never go Come show me something wey you never show No man All night All night long I've been watching from across the room Make you show me wetin you fit do All night all night long I've been watching from across the room Make you show me wetin you fit do In private (Girl) One time Say na you dey my mind And I no go waste time If you give me this time One time Say na you dey my mind And I no go waste time If you give me this time One time Say na you dey my mind And I no go waste time If you give me this time One time Say na you dey my mind And I no go waste time If you give me this time You're one of a kind & you know & There is nothing else you should prove You do me something Something I can not ignore Shebi you know say me I wan dey with ya Make I kpai for your kpai Make I craze for your craze By your side I go dey And for sure I go dey All night all night long I've been watching from across the room Make you show me wetin you fit do uhn All night all night long I've been watching from across the room Make you show me wetin you fit do uhn In private (Girl) One time Say na you dey my mind And I no go waste time If you give me this time One time Say na you dey my mind And I no go waste time If you give me this time One time Say na you dey my mind And I no go waste time If you give me this time One time Say na you dey my mind And I no go waste time If you give me this time
Sanatçı: Darree
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:01
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Darree hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı